[ home / overboard ] [ date ] [ soy / qa / raid / incel ] [ int / pol ] [ a / biz / fit / mtv / r9k / sude / tech / v / x ] [ q / news / chive / rules / pass / bans / status ] [ booru / wiki ]

A banner for soyjak.party

/soy/ - Soyjaks

soyjaks and other associated gems
Catalog
Email
Subject
Comment
File
Password (For file deletion.)

File: ClipboardImage.png 📥︎ (365.17 KB, 594x334) ImgOps

 â„–18225983[Quote]

Di Independent National Electoral Commission (Inec) for Nigeria go deploy artificial intelligence (AI) to take make sure say wuruwuru no go dey for di kontri general elections wey dey come up for January 2027.

Chukwuemeka Chukwu, di Inec Resident Electoral Commissioner for Enugu State, southeast Nigeria, tok dis one on Thursday as e represent Prof Joash Amupitan wey be Inec oga patapata, for di conference of All Nigeria Editors wey hold for Enugu.

Oga Chukwu, wey present speech on behalf of Amupitan, tok say AI go help Inec to "detect discrepancies and administrative errors for election results".

Dis dey come as e remain just about four months to 16 January 2027 wey be di date for di presidential and National Assembly elections for Nigeria, and as many Nigerians don express doubt about weda Inec go true-true conduct di election witout ojoro.

 â„–18226012[Quote]

File: ClipboardImage.png 📥︎ (549.59 KB, 800x450) ImgOps

How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence AnniversaryAs Nigerians dey celebrate di 66th Independence anniversary many political leaders don chook mouth into di kontri govnance, economic growth and development.

President Bola Tinubu tok about im economic reforms as im ask Nigerians to dey confident in di kontri future.

"Wen I speak of prosperity, I no dey tok just about larger economy, abstract numbers or beta statistics. I mean somtin much more personal," Tinubu tok during im address.

 â„–18226029[Quote]

yay :D, nore bbc bulls in white countries.

 â„–18226042[Quote]

SECA btw



[Return][Catalog][Go to top][Post a Reply]
Delete Post [ ]
[ home / overboard ] [ date ] [ soy / qa / raid / incel ] [ int / pol ] [ a / biz / fit / mtv / r9k / sude / tech / v / x ] [ q / news / chive / rules / pass / bans / status ] [ booru / wiki ]